Warri Bible is out…grab ur copy now!!! Sample version:
ENG:- As it is written in the Bible.
WARRI:-As dem yan for Bible.
ENG:- Jesus entered the boat wit his disciples.
WARRI:- Bros J come enter canoe wit him padi dem.
ENG:- As the boat was sailing, dere was a great storm.
WARRI:- As the canoe dey move, na im yawa cum gas.
ENG:- The storm was so great dat it was like a whirlwind.
WARRI:- As the yawa dey gas na im kasala burst join.
ENG:- The disciples became so afraid dat dey shouted Master! Master!!
WARRI:- Na im liver fail him padi dem, na im dey begin dey hala…Bros eh! Bros eh!!
ENG:- Jesus got up and calmed the wind down.
WARRI:-Na so Bros J get up come arrange the matter.
ENG:-He turned to his disciples and said, oh ye of little faith.
WARRI:- Na im Bros J come look him padi them shake him head, come provoke…“O BOI UNA FALL MY HAND”.
ENG:- The disciples replied and said “WHAT MANNER OF MAN IS THIS? ”
WARRI:- him padi dem com hala “SHOOO…Bros J, which levels naa? you be winsh?…
WOULD U READ DIS VERSION??
Post a Comment
Thanks for visiting Hintsloaded Today, God Bless You.
Have A Nice Day and Don't Forget To Drop Your Comment and invite your friends.